1 AUSTIN CHENG (JASON) - a month ago
I no go even give una 1 star una hear with una dirty hotel rooms like say nah old old men wan dey sleep there abeg make una demolish the building build another one b4 Ogun kill who get am , I even manage give una 1 star so that I go fit post this write up